"http://schema.org/BlogPosting" readability="53.4632206759">
Conversation Between a Rat and Man
Rat: (with tiny voice) Hello
"more">
Man: Hello, Who am I speaking with?
Rat: Na Mr. John be dis abi?
Man: Yes you are speaking with Mr. John, who is this
please?
Rat: So you no recognise my voice abi? Na me your Room
Mate
Man: You say what?
Rat: Your Room Mate Rat. I dey your Room now.
Man: I beg your pardon?
Rat: Which yeye beg you dey beg. I never chop since
yesterday wey you waka comot. I check that place you dey put
food i no see anything.
I check kitchen nothing. I even check your Fridge no
single food there. E be like say you wan kill me abi?
No problem, I just say make I let you know say that your
Certificate for inside your wardrobe wey dem write UNIVERSITY
OF CALABAR, I don eat the ”CALA” comot remain “BAR”. Let me
see which work you go take UNIVERSITY OF “BAR” find. Idiot.
Lol. Good luck in your job search peeps, and please keep your
certificates safe. Have a nice day.